Abule Lyrics Patoranking | 2020 Song

Abule Song Lyrics

Description:- ​​​​Abule Lyrics Patoranking are Provided in this article. This is a new song which is sang by famous Singer Patoranking. This Song will release on 29 July 2020.

If you are searching ​Abule Lyrics then you are on the right post. So without wasting time lets jump on to Abule Song lyrics.

​​​​Abule Lyrics Patoranking
​​​​Abule Lyrics Patoranking

Song:– Abule

Singer:– Patoranking

Producer:– Alli Odunayo

Written:– Patoranking

Abule Lyrics Patoranking

[Intro]
Hold am tight
Hold am jeje (Go)

[Verse 1]
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
‘Bout this big party inside my Abule
I went there with my bestfriend Kunle
Kunle dey there with him gyalfriend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everyting yapa, everyting dey

[Pre-Chorus]
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

[Chorus]
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)

[Post-Chorus]
Go
Go
Go
Go

[Verse 2]
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em nuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go

[Pre-Chorus]
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

[Chorus]
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)

[Post-Chorus]
Go
Go
Go
Go

[Outro]
Go
Go
Go
Go

Video Of Abule Song

So these are the complete lyrics of this beautiful song ​​Abule Lyrics . If you want to read all latest song lyrics, please stay connected with us. Thank You

Scroll to Top