Bad To Me Lyrics WizKid

Bad To Me Lyrics

Description:- Bad To Me Lyrics WizKid are Provided in this article. The track is lead by WizKid. This Track belongs to More Love Less Ego album. It is released on September 14, 2022.

If you are searching ​Bad To Me Lyrics then you are on the right post. So without wasting time lets jump on to Bad To Me Lyrics.

Bad To Me Lyrics WizKid
Bad To Me Lyrics WizKid

Song:– Bad To Me

Singer:– WizKid

Album:– More Love Less Ego

Producer:– Sammy Soso & P2J

Written:– WizKid

Bad To Me Lyrics WizKid

[Verse 1]
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

WizKid – More Love, Less Ego Album Lyrics and Tracklist

1.    Money & Love

2.    Balance

3.    Bad To Me

4.    2 Sugar (Ft. Ayra Starr)

5.    Everyday

6.    Slip N Slide (Ft. Shenseea & Skillibeng)

7.    Deep

8.    Flower Pads

9.    Wow (Ft. Naira Marley & Skepta)

10.  Pressure

11.  Plenty Loving

12.  Special (Ft. Don Toliver)

13.  Frames (Who’s Gonna Know)

Video Of Bad To Me Song

If you want to read all latest song lyrics, please stay connected with us. Thank You

Scroll to Top