Comma Lyrics Burna Boy | Twice As Tall

Comma Song Lyrics

Description:- ​​​​Comma Lyrics Burna Boy are Provided in this article. This is a new song which is sang by famous Singer Burna Boy. This song is from Twice As Tall album. This Song will release on 14 August 2020.

If you are searching ​Comma Lyrics then you are on the right post. So without wasting time lets jump on to Comma Clock Song lyrics.

Comma Lyrics Burna Boy
Comma Lyrics Burna Boy

Song:– Comma

Singer:– Burna Boy

Album:– Twice As Tall

Written:– Burna Boy

Comma Lyrics Burna Boy

[Intro]
This is for all my comma babes, meyn
Comma way

[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings oh comma

[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to sing toud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings oh comma

[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to sing toud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

[Outro]
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg your slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, meyn
Comma way

Video Of Comma Song

So these are the complete lyrics of this beautiful song ​​Comma Lyrics . If you want to read all latest song lyrics, please stay connected with us. Thank You

Scroll to Top