Grace Lyrics Wizkid | Made in Lagos

Grace Song Lyrics

Description:- Grace Lyrics Wizkid are Provided in this article. This is a new song which is sang by famous Singer Wizkid. This song is from Made in Lagos album. This Song will release on 29 October 2020.

If you are searching ​Grace Lyrics then you are on the right post. So without wasting time lets jump on to Grace Song lyrics.

Grace Lyrics Wizkid
Grace Lyrics Wizkid

Song:– Grace

Singer:– Wizkid

Album:– Made in Lagos

Producer:– Kofo & P2J

Written:– Wizkid

Grace Lyrics Wizkid

[Verse 1]
Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad bitch, tell me all is okay
Ah dey, burn my zoot, and I run my race
And I stand, real tall, no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry ’bout what the next man say
And I keep it so cool, keep my mind real sane
Tonight

[Chorus]
Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

[Post-Chorus]
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

[Verse 2]
This kind ting weh I see e don tey
Say I got a bad bitch wey wan’ go away, yeah
Plenty stress, we fi make man craze
Many, many tings I dey for ghetto, no pay
Say the people dey suffer but dey smile for face
But if Starboy talk, dem say Starboy craze
But I keep it so cool and ah dey run my race
For life

[Chorus]
Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

[Post-Chorus]
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

[Bridge]
Say na this kind night
Say we want no stress, we dey thank God for our lives
Say na this kind night
Hold on to me, baby no kain here
Say na this kind night
Fill up my cup, let it run over
Say na this kind night
Say we let nobody know
Say we living on the low

[Post-Chorus]
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

Video Of Grace Song

So these are the complete lyrics of this beautiful song ​​Grace Lyrics . If you want to read all latest song lyrics, please stay connected with us. Thank You

Scroll to Top