Sability Lyrics Ayra Starr

Description:- ​​​​Sability Lyrics Ayra Starr are Provided in this article. The track is lead by Ayra Starr. It is released on February 10, 2023.

If you are searching ​Sability Lyrics then you are on the right post. So without wasting time lets jump on to Sability Lyrics.

Sability Lyrics Ayra Starr
Sability Lyrics Ayra Starr

Song:– Sability
Singer:– Ayra Starr
Album:– The Jaws of Life
Producer:– London

Sability Lyrics Ayra Starr

[Intro]
London (London)

[Verse 1]
E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

[Instrumental Break]

[Verse 2]
Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I’m still lеading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choo
Wanna sip some jin and juice
Tomorrow will bе okay

[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

[Instrumental Break]

[Outro]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Video Of Sability Song

https://youtu.be/CLucolSS-Wo

If you want to read all latest song lyrics, please stay connected with us. Thank You

Scroll to Top