Wettin Dey Sup Lyrics Burna Boy | Twice As Tall

Wettin Dey Sup Song Lyrics

Description:- ​​​​Wettin Dey Sup Lyrics Burna Boy are Provided in this article. This is a new song which is sang by famous Singer Burna Boy. This song is from Twice As Tall album. This Song will release on 14 August 2020.

If you are searching ​Wettin Dey Sup Lyrics then you are on the right post. So without wasting time lets jump on to Wettin Dey Sup Song lyrics.

Wettin Dey Sup Lyrics Burna Boy
Wettin Dey Sup Lyrics Burna Boy

Song:– Wettin Dey Sup

Singer:– Burna Boy

Album:– Twice As Tall

Producer:– Timbaland

Written:– Burna Boy

Wettin Dey Sup Lyrics Burna Boy

Fu-fu-fu…
Funkula

[Refrain]
I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash
Check am, na kpa goro kpa
Me I know say everybody got to die on day buried six feet under golo ta

[Hook]
Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
To ba je, ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey sup
[?]

[Bridge]
Cause I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
Dey my own, na me know wetin dey come
You’re waiting in vain, I’m overtaking again

[Verse 1]
Start to dey dance
Put your cap to the back
If you know say na kpa goro kpa
Cause I came with the gang
Dem know say we bad to the max
We no come here to come gallivant
I dey tell paddyman cause I wise like [?]
If you no think am well e go hang
Dem go want carry chance wey you give dem spoil your dance
As for me that one no be my plans

[Bridge]
Wetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk, I’m watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
Cause e no be rice and beans and ponmo
Me and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey sup

[Hook]
Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
To ba je, ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey sup
[?]

[Verse 2]
Pick dem one by one
Make me burst my gun
Poisonous like a long python
Gunfiring, 911 dialing
Never liked the sound of dem sirens
They only respect the money and the violence
So I get to show dem wetin dey sup

[Refrain]
I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash
Check am, na kpa goro kpa
Me I know say everybody got to die on day buried six feet under golo ta
Make nobody tell my people make we try golo ta
But if no be sake of one or two things you sef know say down you go down

[Bridge]
Wetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk, I’m watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
Cause e no be rice and beans and ponmo
Me and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey sup

[Hook]
Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
To ba je, ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey sup
[?]

[Bridge]
Cause I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
Dey my own, na me know wetin dey come
You’re waiting in vain, I’m overtaking again

[Outro: Diddy]
The way the act is the way you know
That’s the impact
The beautiful impact that we have on the people
There’s a lot of music that’s out right now but the shit ain’t at- it ain’t life

 

Video Of Wettin Dey Sup Song

So these are the complete lyrics of this beautiful song ​​Wettin Dey Sup Lyrics . If you want to read all latest song lyrics, please stay connected with us. Thank You

Scroll to Top